Skin Tight(2020年Mr Eazi,Efya演唱的歌曲)

本詞條是多義詞,共2個義項
更多義項 ▼ 收起列表 ▲

《Skin Tight》是Mr Eazi、Efya演唱的歌曲,由Mr. Eazi作詞,收錄於《Skin Tight》專輯中。

基本介紹

  • 外文名:Skin Tight
  • 所屬專輯:Skin Tight
  • 歌曲原唱:Mr Eazi、Efya
  • 填詞:Mr. Eazi
  • 發行日期:2020年3月26日
歌曲歌詞
Zaga Dat
Dis is ya boy Eazi
Are you ready
If you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me
When you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me
I go dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
Them times wey I no get sika
You dey by my side
So make I dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
'Cause them times when I no get sika
You dey by my side
Oh na na na na
Eeeeey my baby o
Ooooohh sweetie o
Eeeyyyy my lady o
Ooohhhh
Nobody show me love like my baby
You be the only one for me
Only one for me
You be the only one that I need
Sekeof when I no get ee
You no be runaway
You stay with me
Baby now I don't get ee
Make you no runaway stay with me
'Cause me and you were meant to be
If you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you basa basa
Baby trust in me
When you give your heart to me
I no go let you go
Wey I no go do you wrong no
Baby trust in me
I go dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
'Cause them times when I no get sika
You dey by my side
Make I dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
'Cause then times when I no get sika
Wey you dey by my side
Oh na na na na
Eeeeey my baby o
Ooooohh sweetie o
Eeeyyyy my baby o
Ooohhhh
Love to love to love ya
If you give your heart
Baby love to love to love ya
Never make you cry boy
Love to love to love ya
Forever baby
Love to love to love ya
Make we bankulize and
Love to love to love ya
Love ya love ya
Love to love to love to
Love to love ya
Love ya love ya
I go dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
Them times when I no get sika
Wey you dey with me
I go dey your body like skin tight
Wey I go dey by your side
Then times when I no get sika
Wey you dey with me
Oh na na na na
Sha milogo sha milogo
Sha sha sha milogo sha milogo
Baby now put it on me girl make I see
Sha sha sha milogo sha milogo
Sha sha sha milogo sha milogo
Baby now put it on me girl make I see
Eehh eehh
Baby now put it on me girl make I see
Aah aaah
Juls baby

熱門詞條

聯絡我們